Efe!
Teacher: Can someone tell me the difference between ship and sheep?
Efe: This teacher,you sef!...you go just dey show ursef anyhow..which kind question u dey ask us so?shuooooo....The difference between dem na the spelling na...na wa for u oh!.mscheew.
No comments:
Post a Comment